Sparkle tee – hustle dot com

Sparkle tee – hustle dot com
Sparkle tee – hustle dot com

Talented Singer Sparkle tee released a new song titled “hustle dot com” and we made it available here for free mp3 download.

The song is an amazing track with sweet melody that worth a place in your favorite playlist as one of your favorite songs. As a music lover, Download and listen to “hustle dot com” and feel the hit.

Please remember to comment after downloading this song. We will like to know your reaction on this song as this helps us to know how good our service is to you. Please drop your comments on the comment box below thanks.

Always visit nonibase.com to download Latest song or album from all your favorite artist thanks.

ads
JOIN OUR TELEGRAM CHANNEL

Stream and Download Sparkle tee – hustle dot com mp3 below:-

DOWNLOAD MP3

Sparkle tee – hustle dot com Mp4 (YouTube Video)

Sparkle tee – hustle dot com Lyrics

Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o, shey you ready to lost?
As time dey go, no remote to pause
As you dey waya the aza, try to dey plus minus

Ogbeni, which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell
No be to be a bigi boy o, shey you get the sense?
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give Obianuju

Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga abụ gị de a boy o til thy kingdom come?

See also  Lil Wayne – YM Inkredible Ft. Thugga, Raw Dizzy, Flow & T@

Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?

And ị buté ike ụmụ girls abịa
Asa gbachaa lika lika ofu alert ọ daa
I love you pass my mother, the girl achiaa
Maná orichaa your money ọ dị mean koo gị waa

If you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for done build fine house
Avoid urgent 2k girls, invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody

Charity begins at home o, Okoro
No dey buy me drink, brother give me the update
I am a born again, I no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)

Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?

Eee, and ị bute ike ụmụ girls a bịa (a biaa)
Asa gbacha lika lika o fu alert o daaaa (o daaaa)
I love you pass my mother, the girl a chiaaa (a chiaaa)
Maná oricha your money ọ dị mean kor gi waaa (waaa)

About Noni Don 2036 Articles
Noni Don is a passionate blogger, the CEO of nonibase.com and the one keeping you updated on this platform. Noni Don also specialize in designing Site Logo and Site Banner. Click the handles below let's Connect on social Media.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*